How old is rev father ejike mbaka




















Contact information not available. All rights reserved. Searching for Business Person Place. Type name of Company, Person or Place. Reverend Father Ejike Mbaka. Full Name. Write review. Submit Review. Overall Ratings 4 based on 0 reviews. Inside Sunday service in Enugu, wia im parish dey, Mbaka kneel down as im say:.

I pray for forgiveness. Mbaka bin tok dis one on 10 May, one week after im followers allege say na kidnap dem kidnap dia priest. Dis na after dem [Mbaka followers] protest say dem no see am for two days. Onaga be Mbaka senior and oda priests for Enugu to "rest di case". Di whole tori become national news after pipo wey dey protest im disappearance go di residence of di Bishop Onaga. Mbaka say im no send anybody message to do dat kain tin and e blame pipo wey "hijack" di protest from im followers.

Anoda pesin wey di priest blame na di Devil, wey e say enter di tori to cause panic. Early on di morning of Wednesday 5 May, followers of Reverend Mbaka bin march in protest to di house of di Catholic Bishop of Enugu to demand im whereabout.

According to di protesters, di last place wey Father Mbaka tell dem say im dey go na di Bishop house on Tuesday and since dat night dem neva seem am. He was also involved in the rejuvenation of Catholic Charismatic Renewal at St. The father and the kinsmen opposed his idea of becoming a priest. However , on 29th July , Fr.

As an Assistant Diocesan Administration Fr Mbaka took out time to go for evangelical missions outside the cathedral. He often visited Capuchin and G. C Enugu where he celebrated masses for the congregation. Ebube Agu Security Outfit. In , Fr.



0コメント

  • 1000 / 1000